New Audios

Kizz Daniel – Flex

AUDIO Kizz Daniel – Flex MP3 LISTEN

RELATED : Kizz Daniel – My G

READ LYRICS BELOW

Flex – Kizz Daniel

Yo

Won ni gan-gan-gan-gan (DJ Coublon)

Won ni gan-gan-gan-gan, yaga oh

Shey make I come your place? (Yes)

Shey Hennessy go dey? (Yes)

What about the babes? (Yes), babes from UK?

Sh’oma le mi lole? (No), tinba fa gobe (no)

Can I touch your ekele? Ekele to ni Ikebe

Island boys (yes), wey dey carry boys (yes)

Shey dem get money? My kind money

Oluwa loni ganja, iwin loni igbo nla

Vado loni vibe, Fela loni Shrine

I just wan flex

Make nobody hala for my head

And if I push your button, you go push my button

I go rock your body, oh-oh

See, I just wan flex

Make nobody hala for my head

And if I push your button, you go push my button

I go rock your body, oh-oh

I don’t know

K’aya fun won (k’aya fun won)

Se k’aya fun won oh?

K’aya fun won (k’aya fun won)

Se k’aya fun won oh?

K’aya fun won (k’aya fun won)

Se k’aya fun won oh, ah?

(Owo lowa l’Opay, ah)

K’aya fun won (ayy)

Se k’aya fun won oh? (Ah)

K’aya fun won (ayy)

Se k’aya fun won oh? (Ah)

K’aya fun won (ayy)

Se k’aya fun won oh, ah?

(Owo lowa l’Opay)

Vado oosha, Vado

Vado ma pami na

Vado ma pami na, kimon

This a vibe

I say my life just dey sweet (yes)

E be like I put sugar (yes)

No carry that bad energy come my side

My homies say I razz

My homies say I bad (yes)

Homie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girls (yes), where you dey?

Girl, I’m in the mood, make I show my face

I don’t know how to party (I don’t know)

But I learnt from parties, ooh, never to be caught unfresh

I just wan flex

Make nobody hala for my head

And if I push your button, you go push my button

I go rock your body, oh-oh

See, I just wan flex

Make nobody hala for my head

And if I push your button, you go push my button

I go rock your body, oh-oh

I don’t know

K’aya fun won (k’aya fun won)

Se k’aya fun won oh?

K’aya fun won (k’aya fun won)

Se k’aya fun won oh?

K’aya fun won (k’aya fun won)

Se k’aya fun won oh, ah?

(Owo lowa l’Opay, ah)

K’aya fun won (ayy)

Se k’aya fun won oh? (Ah)

K’aya fun won (ayy)

Se k’aya fun won oh? (Ah)

K’aya fun won (ayy)

Se k’aya fun won oh, ah?

(Owo lowa l’Opay)

Ka ya’owo fun won

(Na-na, na me dey make sound master)

Vado, number one, ay

Listen to “Kizz Daniel – Flex” below

Write A Comment