New Audios

Kizz Daniel – Never

AUDIO Kizz Daniel – Never MP3 LISTEN

RELATED : Kizz Daniel – Pour

READ LYRICS BELOW

Never – Kizz Daniel

People fear wetin dem no understand

Dem want make I play my lastcard

Dem smell my aroma

Japa

Won lemi olofin jazzman

I don get thick skin

Eno penetrate o

Big or small I go celebrate o

I’m still alive

And I appreciate baba God day by day

No call me baba baba

Ori ade

Lemi mazamaza

Travel the world

Bi Ajala ajala

Scatter the formation

Pata pata

I’m on my knees

Hosana sana

Make dem no see me fall for yakata ta

Any kele wey do kayamata

Save my prick from eternal fire

Never never will I ever fuck up

If I fuck up na you fuck

And if you fuck up

Na you fuck up still

Everyday be like carnival

Sometimes I be thinking like animal

Most times I dey pray make tomorrow no born

Cos tomorrow carry belle for karma

Straight to the Maitama

Buy my ticket

Go the terminal

Go to Ghana

Go meet Abena

Abena roll up for me

Dagbana

No call me baba baba

Ori ade

Lemi mazamaza

Travel the world

Bi Ajala ajala

Scatter the formation

Pata pata

I’m on my knees

Hosana sana

Make dem no see me fall for yakata ta

Any kele wey do kayamata

Save my prick from eternal fire

Never never will I ever fuck up

And I fuck up na you fuck

And if you fuck up

Na you fuck up still

Never never will I ever fuck up

And I fuck up na you fuck

And if you fuck up

Na you fuck up still

Writer- Godzilla72

Listen to “Kizz Daniel – Never” below

Write A Comment